Gistlovers is back and spinning the rumour wheels once again, This time around- she has spilled all the nitty-gritty surrounding the relationship woes of actress Nkechi Blessing in a new post.
In the post the anonymous blogger posted, he revealed the man, Opeyemi Falegan could not handle Blessing’s jealousness and manipulation and had to run away carrying his bag on his head.
He shared the narrative in pidgin English saying;
Breaking FAST ooo🤦🏻♀️, be like ope wan serve nkechi sweet breakfast ahead of valentine and dem unfollowed each other in the process waything cause f!ght Baba still dey look outside and wants to chill with the big girls, Na why him dey do live video dey look those small girl Yansh 😂, as nkechi carry am for head like afro she no allow Ope chop life😒, dem say na why the guy japa carry him bag for head😆, how we go take do this one GLB Because nkechi don madly in love with ope😭, make una help us beg him to come back to is orisun ( source ) so nkechi can shake Yansh for us ooo been a while she don shake Yansh I don miss her dance ope come back home, Tag Your People Here o, i come in peace.