In a new post, the blogger alleged that Maria Chike Benjamin’s entrance into the BBNaija House this year was sponsored and literally bought by a married man she’s sleeping with.
Furthermore, he alleged that Maria is now flirting with a senator as he warns her of the dire consequences awaiting her if she doesn’t pull the plugs.
He added that the senator’s wife is unlike Kelvin’s wife as she might likely pour Maria acid if she gets romantically linked with her husband.
The post reads;
I warned you before I comot , you no hear, now see yourself , I no Dey talk if I no seeFace with tears of joy 👁 👁 👁 But that one don go sha, but una change the whole narratives o, while the woman was Married to her husband Na since then you don Dey nack the man,
You master minded everything that happened in that marriage, AND YES, BBNaija is by connection, HE SPONSORED YOU INTO THAT HOUSE, EVERY YEAR
Na just one random person them Dey carry enter the house for Bbnaija, the rest buy slots, but your gist don go and thank God say I Dey on leave then I for come help una add petrol
I am revisiting your matter small because some of my followers asked for it. You lucky o oyinbo. That senator you wan Dey eye now
I just say make I warn you ahead again, him wife Na agbero o, e nor be like kelvin wife, this one go pour you confirm Ac** Abort mission o, i come in peace.