A video circulating online captures the scene where a young woman was compelled to reverse a spell she cast on her boyfriend.
Allegedly, she used the spell to keep her boyfriend under her control. In the video, she was instructed to release her boyfriend from the spell, which she did while chanting some words.
Read some comments below:
@I_am_Blessing❤️ said: “This boy go think say na juju i take hold am😭 my fans how i wan take explain say na pure love he get for me?😭❤️”
@whykay said: “I don’t even understand u guys anymore o … this video na bfr abi na after dem catch her … abi dem never catch her rara 😫🤷♀️”
@___GELO said: “Unto say her name na baby courage the girl day courageous 😂😂😂”
@ELiZABETH🖤 said: “She don off comment section 😂she talk am say juju get expire date 😂”
@꧁༆ P🌺E😍L❣️U🍭M🖇I༆꧂ said: “So na juju make una dey see person wey dey spend on u?I con think say na my village people dey follow me😩😏”